Police Remix by Dj Flow
320kbps Ultra HD
Official AudioFree MP3 Downloadpunjabi

Police Remix MP3 Download

By Dj Flow•Album: Police Remix
3:45
~8.8 MB
320 kbps MP3
2020
100% Free & Safe • High-Speed Direct Download • ID3 Tagged

Police Remix — Lyrics

Synchronized karaoke lyrics with audio tracking

Mercy Mercy Mercy

You chilling with the world president and Mr Fantastic

Don't be surprised if the gyal them buss it

Me no want 1 girl

Pretty take a 1, 2,3

Now they come and they tell me that they want cookie

now their boyfriend tell me that they want shoot me

I no dey run, I no dey run

And when we come dem dey do me like Police N Teef

Say your boyfriend, do me like Police N Teef

When Olopa still dey do me like Police N Teef

A nigga wanna beat me, come dey look for me

If you want kill me, kill me make I die,

I will never follow you to that station

If you want to kill me,

kill me make I kpai, I am never ever going to that station

Shebi na one guy pikin see another man pikin,

Nobody like stress, who no like point and kill?

Meat wey dey down there, sweet like Isi ewu

Your boyfriend no be play, me be na gan ja ko lisewu

Eni Gbabe ka na bi be

Ese to be ma li shuku, se le ma je

Person wey get red eye red eye, no too really dey care

Your girlfriend say she dey lonely, I turn my house to daycare

Officer make I yarn truth, na me dey knack her

She no tell me she get bobo when I met her

Pretty d-o see me see wahala

Ahh no be say I kidnap her

oya oya wetin dey supp?

Na me be world president

Worst case na settlement, make dey stop the judgment

Na Landlord dey for here

Make dey stop am, make dey no dey whine me

Me no want 1 girl

Pretty take a 1, 2, 3

Now they come and they tell me that they want cookie

now their boyfriend tell me that they want shoot me

I no dey run, I no dey run

And when we come dem dey do me like Police N Teef

Say your boyfriend, do me like Police N Teef

When Olopa still dey do me like Police N Teef

A nigga wanna beat me, come dey look for me

I off my shirt before I spit, you know I dey stubborn

I be boss, pretty no dey follow instruction

Babes come my crib just like na excursion

No go lie suffer suffer no be my portion

Say she like me, she tell me when she chop koko

You dey vex, we dey laugh you like na sam loco

If I know say na your babe I no for go near her

But she do me many things, we kiss and etcetera

They wanna fight me? Dont think that's the best option

You better know Pretty specialize in concussion

And if they strong, no go hesitate to use weapon

Where mi from? PH city better take caution

She never tell me nothing, was it my fault?

I ask she got a man but still she not talk

Wasn't me that take off her skirt

Wasn't me that take off her dress

Me na boyfriend main problem, issue

Give them sleepless nights, simple

Me and boyfriend get problem, issue

Give them sleepless nights, wrinkle

Me na boyfriend main problem, issue

Give them sleepless nights, simple

Me and boyfriend get problem, issue

Give them sleepless nights, wrinkle

Me no want 1 girl

Pretty take a 1, 2,3

Now they come and they tell me that they want shoot me

I no dey run, I no dey run

And when we come dem dey do me like Police N Teef

Say your boyfriend, do me like Police N Teef

When Olopa still dey do me like Police N Teef

A nigga wanna beat me, come dey look for me

About "Police Remix" MP3 Song

Experience and download Police Remix MP3 song by talented artist Dj Flow. Featured on the hit album Police Remix, this track features acoustic studio production, rich stereo sound staging, and heartfelt lyrical expression.

With Harmony Music, you get direct access to original 320kbps Ultra HD audio without promotional interruptions, audio compression degradation, or subscription paywalls. Whether you want to stream online with synchronized real-time karaoke lyrics or save the audio file for offline listening on mobile, car, or desktop, Harmony delivers an unmatched listening experience.

How to Download Police Remix in 4 Easy Steps

  1. Click the green "Download MP3 (320kbps)" button above.
  2. Our high-speed media server fetches the genuine 320kbps studio master stream.
  3. Cover artwork, title, artist, and album tags are automatically injected into the MP3 file.
  4. Open the file from your Downloads folder in Apple Music, Samsung Music, Spotify local files, or VLC.

320kbps vs Standard Audio

Harmony Ultra HD (320 kbps)

Full 20Hz - 20kHz frequency response. Crystal clear vocals and punchy sub-bass.

Standard Streaming (128 kbps)

Heavy compression artifacts, muffled high frequencies, and flattened soundstage.

Device Compatibility

iPhone / iOSAndroidWindows PCMacCarPlay / Auto

Frequently Asked Questions (FAQ)

How can I download "Police Remix" MP3 song for free?

Simply click the green "Download MP3 (320kbps)" button above. The download will start automatically, saving the high-quality audio file with embedded metadata and artwork directly to your phone, tablet, or computer.

Is the audio quality in full 320kbps?

Yes, Harmony delivers original studio-quality 320kbps audio files without compression loss or ads.

Can I listen to this song offline?

Once downloaded, the MP3 file is stored on your device and can be played anytime using any music player app, even without an active internet connection.

Are synchronized lyrics available for Police Remix?

Yes! Click "Play Online" to open the full-screen synchronized karaoke view where lyrics scroll line-by-line in real time as the song plays.

More Songs by Dj Flow

Discover more trending tracks and popular releases

View all
Badnam (Original Version) artwork

Badnam (Original Version)

Mankirt Aulakh

Gangland artwork

Gangland

Mankirt Aulakh

Gangland artwork

Gangland

Mankirt Aulakh

Police artwork

Police

Dj Flow

Police artwork

Police

Dj Flow, Afsana Khan, Shree Brar